Kayode Egbetokun
Hau e go bi
Kayode Egbetokun (wey dem bon for September 1964) na Nigerian polis ofisa wey bi di korent and 22nd Inspector General of Polis. Na President Bola Ahmed Tinubu apoint am mek e tek ova fom Usman Alkali Baba.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Truth no dey bend, e go olways high pas eni kaind rumour.
- No promotion scandal in the Nigerian Police Force — IGP Egbetokun. 28 October 2025, Vanguard Newspaper.
- Pawa onli mek sens wen e hep di wok dey beta and mek pipul trust di polis mor mor.
- No promotion scandal in the Nigerian Police Force — IGP Egbetokun. 28 October 2025, Vanguard Newspaper.