Jump to content

Kayode Peters

From Wikitok

Kayode Peters Adewumi (dey bon am 25 September 1975 an e kpai 28 June 2025) na Naija aktor, fim an TV daretor.

  • Put mind for your dream an wetin you bilif in. You no nid to dey waka from one dream to anoda. You sopos no sey no bi kwik-kwik moni go kom or you go jos bi oga like dat.