Kcee
Hau e go bi

Kingsley Chinweike Okonkwo, wey pipul sabi as Kcee, na one Naija singa and song raita. Bigor-bifor, e bin dey inside one muzik grup wey dem dey kol Kc Presh. Kcee kom from Amaputu for Uli, for Ihiala Local Government Area, Anambra State, for Naija.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- If pesin like mi or no like mi, e no go put one kobo for mai poket.
- Your love, hate, , adds nothing to my pocket – Kcee tells Asa. 27 May 2023, Daily Post.
- Trai tink wel hau yu go fit join two difrent tins togeda tek du somtin wey go mek sens. Na dat one go mek yu stand out.
- KCEE : MR VERSATILE AND HIS HIGLIFE REVOLUTION. 23 August 2024, Guardian Newspaper.
- As I sabi sing difrent kaon muzik sins meni yias, na im dey giv mi joi to show pipul beta tins.
- KCEE: MR VERSATILE AND HIS HIGHLIFE REVOLUTION. 23 August 2024, Guardian Newspaper.