Kelvin Ikeduba
Hau e go bi
Kelvin Ngozi Ikeduba (wey dem bon for 21 August 1976) na Naija aktor wey win awod for Best Cross Ova Aktor for Yoruba Muvie Akademik Awods (YMAA) for year 2014. Dem sabi am wel-wel bikos e sabi akt for difren fims for Nigeria. E don akt for Nollywood fims wey dem dey uxe Inglish lagwej, an e stil don akt for Yoruba fims wey dem dey spik Yoruba lagwej onli.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di road wey pesin go pas to mek am for laif no dey izi ol di taim.
- I'm a hustler. 11 May 2012, PM News.
- I be pesin wey dey ozul – I dey olwez faind way to mek laif beta.
- I'm a hustler. 11 May 2012, PM News.
- Na onli wen pesin believ for e dream and no stop dey trai, na im go mek am kontinue dey go front.
- I'm a hustler. 11 May 2012, PM News.