Jump to content

Ken Erics

From Wikitok

Ekenedilichuwu Ugochukwu Eric Nwenweh (dey bon am 28 February 1985) wey pipo sabi wel wel as Ken Erics Ugo or jos Ken Erics na Naija fim an Televishon aktor, raita, produsa, an somtimes a singa. E dey popula wel wel as e akt inside di fim "The Illiterate with Tonto Dikeh an Yul Edochie.

  • If you put bodi into am, you redi to len, an you wan rili grow, nothing fit stop you mek you no rish wey you wan rish. I rimemba I dey luk aktor for TV an I dey try to kopi dia ezampul. I no no sey na my fushor I dey arenj so. E de impotat mek pesin bilif on imsef.



  • Put bodi for di work. Give eni paformas evri-tin wey you get. Mek yuz of eni hopotuniti, konet with pipo, dey ask kweshon, an dey try to dey mek yoursef better evri time.