Jump to content

Kenneth Okolie

From Wikitok

Kenneth Obinna Okolie (dey bon am 21 February 1984) na Naija aktor, an model. Na Kenneth Obinna win di Mr Nigeria kompetishon in 2010. E still win di Best Soportin Aktor of di Year (English) as di 2015 City Pipo Entatemet Awards.