Jump to content

Kenneth Okonkwo

From Wikitok

Kenneth Okonkwo (dem bon am for 6 November 1968) na Naija aktor, lorya and politishan. Pipul sabi am wel for di fim Living in Bondage wey im akt as Andy Okeke. Dem bon am for Nsukka, wey dey Enugu State, Nigeria. Im papa nem na Ozioko Francis Okonkwo and im mama na Beatrice Okonkwo.


  • Enitaim wey you join bodi wit oda politika pipul, your politika future no dey your hand again. You gats put your own pasonal plan onda di grup plan. Na wetin di grup want go first bifor your own.