Khadiri Ikhana
Hau e go bi
Kadiri Ikhana (wey dem bon for 31 December 1951) na Naija futbola koch and forma playa. E koch Kano Pillars football team last.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di way dem dey manej futbol don chenj fom how e bin be bifor. Pipul don dey uze futbol do politis nau, and e no sopos bi lik dat.
- INTERVIEW: It’s an insult to say there are no quality players in the league — Ikhana. 11 July 2020, Premium Times Newspaper.
- For eni hauz wey get meni pikin, e shor say som go stil misbehav, bad belle pikin go dey among dem.
- INTERVIEW: It’s an insult to say there are no quality players in the league — Ikhana. 11 July 2020, Premium Times Newspaper.
- Wetin futbol playas sopos do na to tel dia team six months or one year bifor dem retire, so di team go fit plan wel for wen dem go komot.
- Emenike’s retirement can lead to disorder in Eagles — Ikhana. 21 October 2015, Vanguard Newspaper.