Jump to content

Klint da Drunk

From Wikitok

Afamefuna Klint Igwemba (dey bon am 3 March 1975) wey pipo sabi wel wel as Klint da Drunk na Naija komedian, aktor, muzishan, dansa, an painta.