Kola Adewusi
Hau e go bi
Kola Adewusi na Naija politishan wey don dey sarf as deputi govnor for Osun State since 2022.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E no dey for di way wey di deputy govnor dey behav to dey faigt or atak politika opponents. E evun wors to tok say e go atack innocent students wey jos dey uze dia rights wey di Constitution don giv dem.
- Osun dep gov denies sponsoring attacks on protesting OAU students. 10 October 2023, Guardian Newspaper.