Jump to content

Kunle Afolayan

From Wikitok
Afolayan at the 2014 Africa Magic Viewers Choice Awards

Kunle Afolayan (wey dem bon for 30 September 1975) na Naija aktor, fim produsa, an fim dairekto. Pipul sabi am wel wel as pesin wet don hep beta Nollywood fim dem bikos e dey uze big moni do fim, e dey use 35mm camera shoot, e dey sho im fim for cinema, an e don chenj old stori wey dey holways repeat for Nollywood.

  • We sabi say Afrika get plenti koret creative pipul an talent, and I hapi wel wel say oda pat of di wold go fit enjoi di difren way we dey express awasef.