Jump to content

Kunle Remi

From Wikitok
Kunle Remi

Oyekunle Opeyemi Olorunkemi, wey pipul sabi wella as Kunle Remi, na Naija akto, produsa, and model. E don akt for fims lik Falling and Aníkúlápó, e stil sho for TV series Tinsel. For year 2010, e win di 7th edition of Gulder Ultimate Search.

  • No vex if pipul tok bad abaut you, or movie lovas tok dia mind abaut your fim, or critics giv dia own opinion. You no fit kompare am straight wit Hollywood production.