Jump to content

Lai Mohammed

From Wikitok

Layiwola "Lai" Mohammed CON (wey dem bon for 6 December 1951) na Naija loya and politishan wey wok as bifor bifor Minista of Information and Culture for Nigeria fom November 2015 rish May 2023.