Jump to content

Lambert Bainomugisha

From Wikitok

Lambert Bainomugisha (wey dem bon for 12 July 1961) na holi man from Uganda wey dey for Katolik Choch, and e dey serve as archbishop for Mbarara eria.

  • Na one joni we dey walk togeda, and wit di difrent grups inside di Choch wey kari all lay faithful join, no ansa go remain hidden bikos God dey in kontrol. Just as Jesus ask for wetin di disciples get to tek fid di large crowd, wi all get awa own role to play. Wetin di faithful sogest, wi go work on am togeda.