Jump to content

Lari Williams

From Wikitok

Lari Williams (wey dem bon for 1940, and e kpai for 27 February 2022) na one Naija aktor, poet and playwright. E akt for plenti film, and e also rait poem and drama.

  • Nau wi fit stand wit awa felo Naija pipul wey dey du beta wok, mek wi kolet smol moni ivun wen wi no dey wok dat moment. Wi fit ask govment to giv os Arts Endowment fund, so e go help pipul wey get talent and help grow di indostri. Na from stej film dey stat to grow, jos like hau plant dey grow from the grand.