Larry Gaga
Hau e go bi
Larry Ndianefo, wey pipul sabi as Larry Gaga, na Naija pesin wey dey rait song, dey sing, dey produs muzik, and e stil get im own muzik kompini.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Enitaim wey i hear song or beat, i fit sabi shap-shap who go fit kil di beat abi sing di song wel. I jos dey kno. E be lik say di tin dey my bodi naturally.
- INTERVIEW: LARRY GAGA: 2Face Encouraged Me To Go Into Music. 20 December 2021, Igbo Journal.
- Na di lov wey i get for musik dey mek e be lik say na musik dey kom first for my laif. But now, i dey enta musik pas bifor, i dey deep insaid am now.
- INTERVIEW: LARRY GAGA: 2Face Encouraged Me To Go Into Music. 20 December 2021, Igbo Journal