Jump to content

Lateef Adedimeji

From Wikitok
Lateef Adedimeji (2021)

Adetola Abdullateef Adedimeji (wey dem bon for 1 February 1984) na Naija aktor and film-meka. E bikom popula afta e akt for Kudi Klepto, one film wey Yewande Adekoya du for 2013. Sins dat time, e don akt for more dan 100 Naija films.