Jump to content

Laycon

From Wikitok
Laycon

Olamilekan Massoud Al-Khalifah Agbeleshebioba (dem bon for 8 of November, 1993), wey wey pipul sabi as Laycon, na Naija rappa, singa, songraita and media pesin wey dey sho for TV and redio.

  • You gats balans di wok of a rappa and olso mek sure say pipul go lik your musik. I tok marketable rappa bikos e get as pesin fit rap but di music no go sel. So you gats sabi how to balans both, sabi rap and stil mek am swit for market.