Layi Wasabi
Hau e go bi
Isaac Olayiwola (wey dem bon on 11 July 1998), wey pipul sabi pas as Layi Wasabi, na Naija komedian an akto. E win di Best Content Creator Award for AMVCA.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Osogbo na quiet citi wey dey hep pesin tink wel, na dat kain quietness mek me be who I be todey. Di pipul wey I dey akt lik for my skits na pipul wey i ci for Osogbo.
- Na long dream wey I don dey dream tey-tey, but I gats akt lik my own therapist, enjoi wetin I dey do dey go as e be and do wetin sopos mek sens.
- How skit had always been his dream. 15 November 2024, Channels TV.
- Di frend wey you get fit sho hau big your wold be.
- Talking a client into joining GNCC --extract from his skit titled Cost of Living. 16 May 2024, Tech Cabal.
- E dey easier to onderstand your fans and wetin dem lik if you be smol influencer. But if you get millions of folowas, e go hard to sabi wetin ol of dem want.
- How audience size affects a creator’s ability to monetise. 16 May 2024, Tech Cabal.
- TikTok dey push everibodi to mek quick videos again. Pipul no dey lik long videos unless dem rili lik you wel-wel.
- Relationship. Legit Entertainment.
- No be onli laff I dey do. I wan mek pipul len fom how my character dey waka and relate wit odas for di tori.