Leon Balogun
Hau e go bi

Leon Aderemi Balogun (wey dem bon for 28 June 1988) na futbola wey sabi difend bol. E dey play for one klob wey dem dey kol Rangers, and e stil dey play for Naija nashonal tim.
Tins wey e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- You no fit mek evribodi hapi, bot you fit trai mek dem fil say you respet dem and say you tank dem.
- I’m back at Rangers to lead – Balogun. Punch (Nigeria), 22 July 2023
- Na hau you tek play your last mach go mek pipul no weda you stil dey hot abi you on dey hot.
- Leon Balogun Reflects On Debut Game With Rangers. Premium Time (Nigeria), 2 August 2022.
- If you tok say you wan si one new pleya from Naija wey go play laik Messi abi Cristiano Ronaldo, if na tru you wan mek e hapun, den Naija most get beta chans and beta tins for wie we from.
- Leon Balogun criticizes Football administration in Nigeria, Super Eagles crisis in bombshell interview. FootballLive.ng 27 July 2021.