Leonard Paul Blair
Hau e go bi
Leonard Paul Blair (wey dem bon for 12 April 1949) na American holi man for Roman Katolik Choch wey dey serve as di thirteenth bishop and di fifth plus current archbishop for di Archdiocese of Hartford.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Na darknes dey so round us and wi dey fia to waka komot. But if wi no waka komot, wi no go fit find God, bikos na onli wen wi liv wetin dey safe and komfortebul to enta di darknes wi go fit si di light of God. Dis one bi beta pisho wey show di spirishual joni wey all of us sopoz mek as wi komot from awa smol safe koma enta di wide world of God and God pipul for di Katolik Choch.
- Pilgrims all, on the journey of life (13 November 2010)