Jump to content

Leopoldo José Brenes Solórzano

From Wikitok

Leopoldo José Brenes Solórzano (wey dem bon for 7 March 1949) na Nicaraguan holi man for Katolik Choch wey dey serve as archbishop for Archdiocese of Managua.