Jump to content

Lere Paimo

From Wikitok

Lere Paimo (wey dem bon for 19 November 1939) na Naija aktor, film-meka, produsa and darektor. E don dey akt for long and e don help grow di film indostri for Naija.