Jump to content

Lil Kesh

From Wikitok

Kenshinro Ololade (wey dem bon for 7 March 1999), wey pipul sabi as Lil Kesh, na Naija rappa, singa an songraita. E dey popula afta e drop di big song wey dem kol "Shoki" for 2014.

  • Evribodi get im own laif stori wey dem go liv. No

two pipul dey di sem.