Jump to content

Lojay

From Wikitok

Lekan Osifeso Jr. wey dem bon for 28 April 1996), wey plenti pipul sabi as Lojay, na Naija singa, songraita and musik produsa.