Jump to content

Louis-Nazaire Bégin

From Wikitok

Louis-Nazaire Bégin (wey dem bon for 10 January 1840, and e kpai for 18 July 1925) na Canadian holi man for Katolik Choch wey serve as bishop for Diocese of Chicoutimi and later as archbishop for Archdiocese of Quebec.

  • I don try to tok in klia and simpul way, so dat even pipul wey no sabi theology go fit ondastand. I dey pray mek God help me rich my aim, klia away the doubts wey dey meni pipul mind, and mek dem strong for trut, or kari dem kom inside di Katolik Choch.