Luigi Bommarito
Hau e go bi
Luigi Bommarito (wey dem bon for 1 June 1926, and e kpai for 19 September 2019) na Italian holi man for Katolik Choch wey serve as archbishop for Archdiocese of Catania.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wi get di pawa of prayer and wi want pray enitime fia kach us; for di case, wi gatz pray mek di lava flow stop.