Luigi Bressan
Hau e go bi
Luigi Bressan (wey dem bon for 9 February 1940) na Italian holi man for Katolik Choch wey serve as archbishop for Archdiocese of Trento.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wi wan show Christianity, Christian life, wey no dey lock itself inside, but wey go opun to sosaiti and to God Kingdom.