Luis Aponte Martínez
Hau e go bi
Luis Aponte Martínez (wey dem bon for 4 August 1922, and e kpai for 10 April 2012) na holi man from Puerto Rico wey dey for Katolik Choch, and e don serve as bishop for Ponce eria and as archbishop for San Juan eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Mek wi tok, no bi like espat pipul, but like pastors wey dey guide di pipul for di American kontinent.