Jump to content

Luis Armando Bambarén Gastelumendi

From Wikitok

Luis Armando Bambarén Gastelumendi (wey dem bon for 14 January 1928, and e kpai for 19 March 2021) na holi man from Peru wey dey for Katolik Choch, and e don serve as president for grup of Katolik bishops for Peru.