Luis Augusto Castro Quiroga
Hau e go bi
Luis Augusto Castro Quiroga (wey dem bon 8 April 1942, and e kpai for 2 August 2022) na Colombian big choch lida for Katolik Choch wey don serve as archbishop for Archdiocese of Tunja.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E no bad to kontinu to tok for anoda kontri so dat problem of lokeshon no go dey and so dat dem fit find way to do dat pesin-to-pesin ekchenj.
- For eni democratic kontri, nobodi sopoz tink say e fit do politics by yuzin weapons to defend im own idea.