Macauley Christanus
Hau e go bi
Macauley Christanus (dem bon am for 20 August 1990) na Naija profeshonal futbola wey pley as strika for Lynx last.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- To dey wear fine-fine cloth no mean say you get beta fashion sens or stai.
- Chrisantus: I love looking simple and stylish. 8 September 2023, The Nation Newspaper.
- Futbol laif get e own up and down. Sumtaims e go swit pas as e hard, but di koko na mek i still bliv and no los focus for my dream and wetin i wan akchiv.
- Chrisantus: I love looking simple and stylish. 8 September 2023, The Nation Newspaper.
- E gud mek playas wey dey pley for big klubs or nashonal team get beta relationship wit media for dia kontri. Na onli wen e too sure foreign media go tok abaut you.
- Ex U-17 Top Scorer Chrisantus-Nigerian Media Ruined My Career With Fake News About My Age. 12 August 2020, Own goal.