Jump to content

Mario Antonio Cargnello

From Wikitok

Mario Antonio Cargnello (wey dem bon for 20 March 1952) na Argentine big choch lida for Katolik Choch wey dey serve as archbishop for Archdiocese of Salta.