Matthew Hassan Kukah
Hau e go bi
Matthew Hassan Kukah(wey dem bon for 31 August 1952) na Katolik Bishop for Sokoto Diocese.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- If pipul wey dey pawa no kari Kristens join wel-wel, dem dey mek Islamism get more pawa. If na onli Muslims dey rul evriwie,e go mek som pipul bigin beliv say Islam sopoz kontrol evritin.
- Government are Islamic fundamentalists without bombs, says bishop (January 3, 2020).
- Kristens get plenti rizin to fil say dem no dey safe, and dem dey fil say dem no tu dey inside govment mata. If no bi say awa rilijon dey prich pis, fait for don bost tey-tey. Na di biuti of awa rilijon be dat. Bot e stil had to prich pis for dis kain wahala. Wetin go solv di problem depend on hau Kristens tek react. Dem no go kari violens, bot di kweshon bi: wetin dem go do?
- Government are Islamic fundamentalists without bombs, says bishop (January 3, 2020).