Matthew Ishaya Audu
Hau e go bi
Matthew Ishaya Audu (wey dem bon for 7 June 1959) na Katolik Bishop for Naija.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Dis mai niu wok big pas bifor, e nid fresh eneji, strong komitment and pawa. I nid mek mai brodas and sistas pray for mi. I nid una prayas mek I sosid, mek I fit kari di Katolik Choch and awa sosaiti rich di promis land.