May D
Hau e go bi

Akinmayokun Awodumila (wey dem bon for 28 December 1984), wey pipul sabi as May D, na Naija musicshan. E dey onder P-Square rekord label bifor dem dey kol am Square Records.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I no sabi how oda pipul dey risin, but me, I dey olways lukdi biga pisho for everitin. I no nid be king, but if to say you be king na im go hep
everibodi, I no get wahala. For di end, ol of us go kpai one day. May D, P-Square and betrayals in creative industry. 18 January 2025, The Guardian Newspaper.
- Na onli wen pesin get moni, e go opun bank akount.
- I have nothing against P-Square – May D. 13 May 2013, Dailypost Newspaper.
- Laif na art, and if you onderstand am wel, you fit rait plenti song fom am.
- I have nothing against P-Square – May D. 13 May 2013, Dailypost Newspaper.