Michael A. Blume
Hau e go bi
Michael August Blume (wey dem bon for 30 August 1946) na American holi man for Katolik Choch.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Mek wi no put tu much bilif for kolsho dem until wi forget di role wey God get for awa life. Mek wi always rimemba say all gud rileshonships and familis dey build on lov and trust wey pesin fit depend on.