Michael J. Byrnes
Hau e go bi

Michael Jude Byrnes (wey dem bon for 23 August 1958, and e kpai for 31 May 2025) na American holi man for Roman Katolik Choch wey serve as Metropolitan Archbishop of di Archdiocese of Agaña.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I no fit kom wit my own fixed ideas about eni mata. I nid to hia wel wetin we fit du to bring solushon and hil di pain wey remain for di komuniti.
- An interview with Coadjutor Archbishop Michael Byrnes (November 4, 2016)