Jump to content

Michael Nnachi Okoro

From Wikitok

Michael Nnachi Okoro (wey dem bon for 1 November 1940) na Katolik Bishop wey sav for Abakaliki Diocese.

  • Bikos priests go stil get big role for hau Africa go hie abaut Jesus, wi most tren dem wel. Wi gatz tren dem wit koret skilz and ideas wey go help dem sabi hau to kari Jesus mesej rich evribodi. For seminari, wi go nid chenj hau wi dey train priests, so dem go fit fez di ril wahala wey Africans dey fez. Na dat kain treinin go mek dem get kind hat like Jesus, so dem fit help awa pipul wel-wel.