Jump to content

Michael Wallace Banach

From Wikitok

Michael Wallace Banach (wey dem bon for 19 November 1962) na holi man from America wey dey for Katolik Choch, and e dey work for the diplomatic service of di Holy See (di Vatican wey bi Katolik headquarters).