Mike Ezuruonye
Hau e go bi
Mike Ezuruonye (dey bon am 21 September 1982) na Naija aktor.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wen I dey work, I bi difren pesin. Evun if you bi my frend an you no sabi di work, I no go put you inside my fim.
- If you offer sex for roles, you will fade away - Mike Ezuruonye 14 December 2018, THE PULSE (Nigeria)
- I dey always faze shalenj with di mind of I no fit fall. I dey always tel mysef evri problem get solushon.
- My first visit overseas was embarrassing –Mike Ezuruonye 20 January 2017, PUNCH (Nigeria).
- Wetin dey helep me mek I no taya? I dey put bodi for work, I no dey give up, an di one wey impotat pass, I too like aktin.
- A fan wanted me to sign on her bra — Mike Ezuruonye 13 March 2013, MODERN GHANA.