Jump to content

Mikel John Obi

From Wikitok
Mikel John Obi (2018)

Mikel John Obi (wey im ful nem na John Michael Nchekwube Obinna; dem bon am for 22 April 1987) na Naija futbola wey don ritaya. E dey play for midul to stop bol from enta dia post.

Tins wey e tok

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • Yes, som pipul dey tink say dem no tok abaut mi rich. Bot dat one no wori mi. I jos dey do mai wok, dey play bol, dey enjoi mai taim for di klob. Bot wen e rich Naija nashonal tim, pipul dey si mi laik pesin wey dem no prez wel.n
  • I hapi say wi don join hand for dis niu wok, and I promis say I go trai mai best to push and enkorej yong pipul to help build Naija, no bi onli for futbol, bot olso for oda spots laik basketbol, boxing and odas.