Jump to content

Mode 9

From Wikitok
Modenine performing on stage

Babatunde Olusegun Adewale (dey bon am 14 June 1975) wey pipo sabi wel wel as Modenine na Naija rappa. Modenine kolet di best rappa wey sabi rait rap song for straight seven times for di Headies awod serimoni.