Mohamed Ali-Balogun
Hau e go bi
Mahmood Ali-Balogun na Naija pesin wey dey do fim, na kolshoral worka too and na im be di oga for Brickhouse Media. Templet:Stub
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]•Fims and videos na properti, just lik land or motor. Pipul supos respet am.
- AVRS intensifies battle against copyright infringement. 28 September 2024, The Nation Newspaper.
- As pipul wey dey create and put moni for fim and video biznes, di wok we dey do no be onli our talent e sho, na fom dia we dey chop.
- AVRS intensifies battle against copyright infringement. 28 September 2024, The Nation Newspaper.
- Som pipul go jos dey pley fim or video, evun kopi am, uze am mek moni, and dem no ask permission. Sometaims, som TV station go sho pesin fim witout ask di owner or go do pas wetin dem agree for kontrat.
- AVRS intensifies battle against copyright infringement. 28 September 2024, The Nation Newspaper.