Jump to content

Mourinho

From Wikitok
FC Salzburg gegen AS Roma (UEFA Euroleague play-off, 2023-02-16) 42

José Mário dos Santos Mourinho Félix (wey dem bon for 26 January 1963) na profeshonal futbol manija an forma futbol pleya wey kom fom Portugal. Na im bi di kosh of Fernabache klub wey de Turkey . Di British midia giv am one nem wey bi di Speshal one. Mourinho na one of di futbol manija wey kolet kop an awod pass for di histri of futbol. Mourinho dey amog one of di futbol manija wey sabi pass in futbol histri.

[chenj-am | chenj-am for orijin]