Mr Macaroni
Hau e go bi
Debo Adedayo (wey dem bon for 3 May 1993), wey pipul sabi for e wok as Mr Macaroni, na Naija aktor, komedian, and aktivist.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Na wen laif hard and wen i no dey hapi, na im mek me stat to do komedi and skits.
- Depression And Frustration Led Me To Content Creation” - Mr. Macaroni. 6 July 2022, Cool FM.
- E get mouth nau bikos God don bles am, and e biliv say e sopos use dat chans tek sopot pipul wey no get vois. E no go mek sens if i dey tel pipul mek dem faight for beta laif, and e no redi to do di sem.
- I became fearless after being stripped naked, tortured by Police’ – Mr Macaroni recounts ordeal. 28 October 2024, Daily Post Newspaper.
- Afta wetin e don ci, fear komot for e bodi. Na dat tin chenj am.
- I became fearless after being stripped naked, tortured by Police’ – Mr Macaroni recounts ordeal. 28 October 2024, Daily Post Newspaper.