Jump to content

Mudashiru Obasa

From Wikitok
Modashiru Ibadan

Mudashiru Obasa (dem bon am 11 November 1972) na Naija lorya and politichan wey don dey sarf as Spika for Lagos Stet Hauz of Assembli sins March 2025.

  • Dem neva eva remov me. Impeachment or remova dey democratic and e dey insaide konstitution, but if pesin wan do am, e mus folo koret way. I no dey against am. If I tok say I no gree, e go meen say I no be democratic pesin.