Muyiwa Ademola
Hau e go bi
Muyiwa Ademola (dey bon am 26 January 1973) wey pipo sabi wel wel as Muyiwa Authentic na Naija aktor, fim produsa, an daretor. In 2005, one of im fim ORI (FATE) win di Best Indigeneous fim aword for 1st Afrika Muvie Akademi Awords. Muyiwa Ademola nem de inside di list of aktor wey fit win di Most Outstanding Indigenous Aktor at di 4th Afrika Muvie Akademi Awords.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- For me, aktin be like wen somtin dey kol you. I no dey hapi wen I try do anoda tin wey no bi aktin. I don chuz for my mind sey na aktin I must do.
- How a Female Fan Made Him Sign An Autograph on Her B’oobs – Muyiwa Ademola 12 January 2015, OKAY.NG (Nigeria)
- Wen di mata na fimeli fans, I dey de kia-ful. I dey mek suo sey di han-shake no pass elbow. If you luk wetin dey hapun for di indostrie, you go see sey na fimeli dey like our work pass. I dey manej dem wel sha.
- How a Female Fan Made Him Sign An Autograph on Her B’oobs – Muyiwa Ademola 12 January 2015, OKAY.NG (Nigeria)