Jump to content

Naira Marley

From Wikitok
Naira Marley

Azeez Adeshina Fashola (wey dem bon for 10 May 1991), wey pipul sabi as Naira Marley, na British-Baija singa, songraita, and rapa.