Jump to content

Namadi Sambo

From Wikitok
Namadi Sambo

Namadi Sambo GCON (dem bon for 2 August 1954) na Naija politishan wey don sarf as Nigeria Vice President fom 19 May 2010 rich 29 May 2015. Bifor dat one, na e be Governor for Kaduna Stet fom 2007 to 2010.